Ah!
Customer is always right
i tell you
I don’t wana sing – i don’t wana sing
Now i wana sing
You don’t like the song – now you hear the song
Now you like the song
You don’t wana love – You don’t wana love
Now you fall in love
You don’t wana touch – you don’t wana touch
Now you don dey touch
You don’t wana kiss – You don’t wana kiss
Now you don dey kiss
You don’t wana ah – you don’t wana ah
Now you don dey ah
Oya give them – give them
Oya give them
Funwo too
Oya give them – give them
Oya give them
Funwo too
Oya funwo – kobax2
Oya funwo – koba
ema funwo – koba
funwo – koba – funwo
No tell me what i know
(what i – what i know)
Na me know hpow much wey dem pay for show –
wey dem pay for show
When dem demand, me i supply
Which one be your own
Do your own,I do my own – bro why you come
dey bone
Ibiti mofelo – wanfekilo
Mofekiri shibiti mafibuobe
Anything dey go
I go dey match dey go
As them dey want am oo
I go dey give them oo
You don’t wana love – You don’t wana love
Now you fall in love
You don’t wana touch – you don’t wana touch
Now you don dey touch
You don’t wana kiss – You don’t wana kiss
Now you don dey kiss
You don’t wana ah – you don’t wana ah
Now you don dey ah
Oya give them – give them
Oya give them
Funwo too
Oya give them – give them
Oya give them
Funwo too
Oya funwo – kobax2
Oya funwo – koba
ema funwo – koba
funwo – koba
Na from crawl from pikin dey work – small pikin
dey work
And na from work man pikin dey chop – man
pikin dey chop
After we chop man pikin must fvck – man pikin
must fvck
They wan see the end but we no get bus-stop
Ibiti mofelo – wanfekilo
Mofekiri shibiti mafibuobe
Anything dey go
I go dey match dey go
As them dey want am oo
I go dey give them oo
You don’t wana love – You don’t wana love
Now you fall in love
You don’t wana touch – you don’t wana touch
Now you don dey touch
You don’t wana kiss – You don’t wana kiss
Now you don dey kiss
You don’t wana ah – you don’t wana ah
Now you don dey ah
Oya give them – give them
Oya give them
Funwo too
Oya give them – give them
Oya give them
Funwo too
Oya funwo – koba x2
Oya funwo – koba
ema funwo – koba
funwo – koba
Note: Download and save the apk file to your Android Phone's SD card and install it manually onto the Android device.
If there is any problem please let us know. Write your problem in comment box below.
There has been no response to "Music: Koker – Give Them Lyrics Read "
Post a Comment